Pidgin Parlor na centre of crypto education and culture for the African pipul wey dey speak Pidgin. The show go dey break down plenti crypto concepts wey just dey confuse person into simple forms wey everyday African go fit dey relate with. And all these things go dey for pidgin, the localized language wey over 75 million Africans dey speak. This pidgin parlour crypto podcast dey bring crypto education and culture come inside street."Pidgin Parlour is the centre of crypto education and culture for the everyday pidgin-speaking African. The show breaks down complex crypto concepts into bite-size, easy and simple-to-digest content for the everyday African. And this is all done in pidgin, a localised English spoken by over 75 million Africans. Piding Parlour Crypto Podcast brings crypto education and culture to the streets"
Wetin una suppose sabi ontop Bybit $1.4billion hack.
Many yawa gas for di month of February for dis crypto space and one of dem wey touch everybody na say dem hack the 3rd largest cex of $1.4billion.
Chaiii, dat one reach everybody.
If dis matter reach una side make una download and listen.
ode🎉
Disclaimer - beware
Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.
Thank you
Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour (https://twitter.com/PidginParlour)
Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ (https://pidginparlour.substack.com/)
Join us on telegram https://t.me/pidginparlour (https://t.me/pidginparlour)
1 Feb 2025
Make we reason how inflation fit affect una crypto
Inflation for economics na when prices of tinz dey go up and una no moni no fit catch up.
Pesin talk say inflation no dey affect crypto, odas talk say even crypto dey hear am.
Wetin una wan believe!!
Na why we gada discuss inflation mata for dis episode be dat.
If dis mata concern una, make una download and listen.
Disclaimer - beware
Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.
Thank you
Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour (https://twitter.com/PidginParlour)
Subscribe to our newsletter : (https://tinyurl.com/mryh8j5w)https://pidginparlour.substack.com/ (https://pidginparlour.substack.com/)
Join us on telegram (https://t.me/banklessafrica)https://t.me/pidginparlour (https://t.me/pidginparlour)
31 Jan 2025
Wetin una suppose know about Bitcoin dominance for dis 2025
Many pipo dey worried about Wetin dey sup for BTC for dis bull run, e be like say dem don reduce e influence for di market.
Cause normally as BTC rise, other crypto suppose rise join, but e be like say BTC no even dey affect the market again.
Na why we gada today come reason Wetin dem dey call BITCOIN DOMINANCE.
If dis mata concern una, make una download and listen.
Disclaimer - beware
Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.
Thank you
Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour (https://twitter.com/PidginParlour)
Subscribe to our newsletter : (https://tinyurl.com/mryh8j5w)https://pidginparlour.substack.com/ (https://pidginparlour.substack.com/)
Join us on telegram (https://t.me/banklessafrica)https://t.me/pidginparlour (https://t.me/pidginparlour)
Reach and audience
Public platform figures. Ratings count people who left a rating, not total listeners.
Apple Podcasts (US)
4.5 / 5
2 ratings
Spotify
3.0 / 5
1 ratings
Podcast Authority Score: 34 / 100
A composite of feed quality, social presence, YouTube performance and engagement. Read the methodology.
Quality
47
Social presence
0
YouTube
0
Engagement
51
Contact Pidgin Parlour Crypto Podcast
Guest appearances
Books guests
Based on episode analysis; this does not confirm that the show is currently accepting guests.
Host of Pidgin Parlour Crypto Podcast?
Claim your podcast to manage its listing and keep your show details accurate.
Pod Engine is an independent podcast discovery and analytics service and is not affiliated with or endorsed by this podcast. Artwork and show content belong to their owners. Full legal notice.
Explore this show Podcast research with Pod Engine