For Pidgin Reviews Podcast, we dey yarn book mata for awa Naija Pidgin. We no dey only tok, we dey bring awareness give di strong work wey African authors dey do. Our aim na to give books wey sweet for belle di recognition wey dem deserve. Pidgin Reviews Podcast na part of The Bagus NG. Follow us for IG & TikTok - @pidginreviewspodcast.
If you get book wey you wan make we yarn about, knack us mail for thebagusng@gmail.com
or pidginreviewspodcast@gmail.com
Pidgin Reviews Podcast I After The End by Olukorede Yishau
Today episode of Pidgin Reviews Podcast na for Olukorede Yishau wey write After The End!This episode na for The Bagus NG, number one platform for Africa wey sabi book matter! Dem dey Lagos sef. Ijeoma edit the episode and na for her house we record am. Big ups to Ijeoma our content person! Follow, like and share this episode abeg!#OlukoredeYishau #AfterTheEnd #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
25 Jun 2024
Pidgin Reviews Podcast I The Middle Daughter by Chika Unigwe
Today's episode of Pidgin Reviews Podcast na for Chika Unigwe wey write The Middle Daughter!
This tori na about Nani wey lose her sister and papa and how life come change for am. You go hear how she find new family for one kind preacher wey no be who he pretend to be.
This episode na for The Bagus NG, number one platform for Africa wey sabi book matter! Dem dey Lagos sef. 🇳🇬
Ijeoma edit the episode and na for her house we record am. Big ups to Ijeoma our content person! ✊
Follow, like and share this episode abeg!
#ChikaUnigwe #TheMiddleDaughter #PidginReviewsPodcast #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
24 Apr 2023
Pidgin Reviews Podcast I Sanya by Oyin Olugbile
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Oyin Olugbile wey write Sanya.
Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to follow, like and share abeg. *****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria.
****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#OyinOlugbile #TheExtortionist #PidginReviewsPodcast #Sanya #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
9 Mar 2023
Pidgin Reviews Podcast I The Extortionist by Chuma Nwokolo
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Chuma Nwokolo wey write The Extortionist. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to follow, like and share abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma office Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #ChumaNwokolo #TheExtortionist #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
31 Jan 2023
Pidgin Reviews Podcast I The Cyclist by Philip Phil-Ebosie
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Philip Phil-Ebosie wey write The Cyclist wey we use start away Season 2. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma office Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #PhilipPhilEbosie #TheCyclist #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
16 Oct 2021
Pidgin Reviews Podcast I The Only Son by John Munonye
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call John Munonye Kachingwe wey write The Only Son. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #JohnMunonye #TheOnlySon #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub
24 Sept 2021
Pidgin Reviews Podcast I No Easy Task by Aubrey Kachingwe
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Aubrey Kachingwe wey write No Easy Task. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #AubreyKachingwe #NoEasyTask #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #MalawianLiterature #AfricasForemostLiteraryHub
13 Apr 2021
Pidgin Reviews Podcast I The African Child by Camara Laye
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Camara Laye wey write The African Child. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #CamaraLaye #TheAfricanChild #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
8 Apr 2021
Pidgin Reviews Podcast I The Lion and the Jewel by Wole Soyinka
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Wole Soyinka wey write The Lion and the Jewel. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #WoleSoyinka #TheLionAndTheJewel #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
2 Apr 2021
Pidgin Reviews Podcast I The Concubine by Elechi Amadi
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Elechi Amadi wey write The Concubine. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #ElechiAmadi #TheConcubine #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub #Reviews
24 Mar 2021
Pidgin Reviews Podcast I The Beautiful Ones Are Not Yet Born by Ayi Kwei Armah
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Ayi Kwei Armah wey write The Beautiful Ones Are Not Yet Born. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #AyiKweiArmah #TheBeautifulOnesAreNotYetBorn #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
17 Mar 2021
Pidgin Reviews Podcast I So Long A Letter by Mariama Ba
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Mariama Ba wey write So Long A Letter. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #MariamaBa #SoLongALetter #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
10 Mar 2021
Pidgin Reviews Podcast I The Drummer Boy by Cyprian Ekwensi
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Cyprian Ekwensi wey write The Drummer Boy. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #CyprianEkwensi #TheDrummerBoy #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
3 Mar 2021
Pidgin Reviews Podcast I The Gods Are Not To Blame by Ola Rotimi
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Ola Rotimi wey write The Gods Are Not To Blame. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #OlaRotimi #TheGodsAreNotToBlame #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
25 Feb 2021
Pidgin Reviews Podcast I Wedlock of the Gods by Zulu Sofola
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Apart from dat one, we dey hail o!!!! Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Zulu Sofola wey write Wedlock of the Gods. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #ZuluSofola #Wedlockofthegods #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
17 Feb 2021
Pidgin Reviews Podcast I The Man from Sagamu by Adaora Lily Ulasi
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Apart from dat one, we dey hail o!!!!
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Adaora Lily Ulasi wey write The Man from Sagamu. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia.
Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.
***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria.
****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house
Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#TheBagusNGPRP #AdaoraLilyUlasi #TheManFromSagamu #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
11 Feb 2021
Pidgin Reviews Podcast I Elina by Obi B. Egbuna
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread.
Apart from dat one, we dey hail o!!!! Today tok tok for Pidgin na author wey dem dey call Obi B. Egbuna wey write Elina.
Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia.
Youtube Channel: https://www.youtube.com/channel/UC9LD...
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.
*******************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria.
*****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house
Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#TheBagusNGPRP #ObiEgbuna #Elina #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews
10 Dec 2020
Pidgin Reviews Podcast (Trailer)
Reach and audience
Public platform figures. Ratings count people who left a rating, not total listeners.
Spotify
5.0 / 5
2 ratings
Podcast Authority Score: 15 / 100
A composite of feed quality, social presence, YouTube performance and engagement. Read the methodology.
Quality
16
Social presence
0
YouTube
0
Engagement
32
Host of Pidgin Reviews Podcast ?
Claim your podcast to manage its listing and keep your show details accurate.
Pod Engine is an independent podcast discovery and analytics service and is not affiliated with or endorsed by this podcast. Artwork and show content belong to their owners. Full legal notice.
Explore this show Podcast research with Pod Engine