Welcome to Pidgin Vibez Podcast!
We dey bring you unfiltered, evriday conversations from all corners of life. Whether na trending gist, real life experience, funny stories, or normal evri day wahala, we dey tok am all. No script, just real tok for pipo wey wan hear di gist as e be. Tune in for fresh yarnings and join our community as we explore different topics, laugh, and reflect. No forget to hit follow, so you neva miss any episode of di vibez!
God No Call You! — VeryDarkMan Fires at Tonto Dikeh
If persin dey pray… who give anoda man right to judge am??
But again… if na fake… no be persin go call am out??
VDM no hold back at all
Tok true… you support am or e cross line??
#VDM #TontoDikeh #PidginVibez #NaijaTrending #NaijaGist #NigeriaDrama #VeryDarkMan
30 Apr 2026
WHO NEXT? 😡 Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality
Dis one no be story…
Dis one na real life 💔
Person go commot house jejely…
But he no reach house again…”
Na so life just end like say e no mean anything
Make we tok true…
How many pipo dem go still kpai before e stop?
How many hashtags we go trend before justice show?
Today na him…
Tomorrow fit be YOU 😳
Dis video na voice for pipo wey no fit tok againDis video na anger… pain… and truth about wetin dey happen for Naija
👇 ABeg I wan hear from you
👉 You still dey feel safe for dis kontri?
👉 If dis happen for your street, wetin you go do?
👉 Who you think suppose take responsibility?
DROP YOUR MIND for comment 👇
👍 LIKE this video if innocent life matter
📢 SHARE make more pipo see am
🔔 SUBSCRIBE to Pidgin Vibez
⚠️ This video na for awareness only
⚠️ No support for violence, na truth we dey show
#EndPoliceBrutality
#WhoNext
#PidginVibez
25 Apr 2026
Deal Don Complete… But At What Cost? (Final Episode Trailer)
Money come…
But something bigger collect wetin remain.
For this FINAL EPISODE of The Boy Wey Sell Him Shadow, everything finally clear.
The deal wey Sani make don reach completion… and the price no be small.
Fear spread… people fall…
and darkness no gree go again.
Full story dey drop for YouTube tomorrow 8:00pm
#PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies
Reach and audience
Public platform figures. Ratings count people who left a rating, not total listeners.
YouTube views
2,741
Score snapshot 15 Sept 2025
Podcast Authority Score: 42 / 100
A composite of feed quality, social presence, YouTube performance and engagement. Read the methodology.
Quality
58
Social presence
0
YouTube
68
Engagement
0
Contact Pidgin Vibez
Guest appearances
Books guests
Based on episode analysis; this does not confirm that the show is currently accepting guests.
Host of Pidgin Vibez?
Claim your podcast to manage its listing and keep your show details accurate.
Pod Engine is an independent podcast discovery and analytics service and is not affiliated with or endorsed by this podcast. Artwork and show content belong to their owners. Full legal notice.
Explore this show Podcast research with Pod Engine